[Lyrics] Wizkid – Bad To Me

Wizkid – Bad To Me lyrics
Wizkid – Bad To Me lyrics

Wizkid – Bad To Me Lryics

Wizkid

Verse 1

Highway, burst it my way

This kind of body don dey cause a migraine

And when we leave, we fit do am your way

Or if you want, we fit do am my way

Highway, two shot I don take

You turn me on I no dey go I one dey

I no dey care, say the bad mind dem pree

Money on mi mind all da

Pass make I choke, make I feel am, oh

Baby girl, you know as e be, oh

Yeah, we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as e dey do me

Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

 

Post-Chorus

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge ge)

De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge—ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa je ogede (Wa je ogede)

Baby, wa je ogede (Wa je ogede)

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye ge ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe)

Verse 2

All for you baby

If that money dey too much say make you talk

Cos you know the money long, ooh, yeah

Break your back with it

Yeah, na me and you dey talk, no one involved

Baby girl, make I indulge you, yeah

 

Pre-Chorus

Lose my way, oh

This kind, this kind love, yeah

Wey dey make me want more, woah

Come my way, oh

This kind, this kind love, yeah

I dey want for the night

Make I know how you feel, how you want am?

 

Chorus

Lady, girl, say your body bad to me

Pass, make I choke, make I feel am, oh

Baby girl, you know as e be, oh

Yeah, we dey love till the morning

Bad girl addicted to me

Only you know as e dey do me

Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

 

Post-Chorus

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)

De-mah, ge-ge-ge-ge (Oh yeah, ge-ge)

Casamigos (Casamigos)

For my amigos (For my amigos)

Wa je ogede (Wa je ogede)

Baby, wa je ogede (Wa je ogede)

Ee-ye, ge-ge (Ee-ye, ge-ge)

Kon she iyepe (Kon she iyepe), ok

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Timaya – In My Head Ft. Tiwa Savage

  A heavyweight Nigerian afrobeat icon, songwriter, and Dem Mama Records headliner, Timaya makes his musical debut with a top-charting song named “In My Head.”…

Morgan Blaqbaron- Sapa

sensational music genius and songwriter from Nigeria, Morgan blaqbaron brings forth a fascinating song titled “Sapa In the end, this unique composition…

Llona – Another Day

Phenomenal music artist and songwriter, Llona makes his musical debut with a fascinating record captioned “Another Day.” Furthermore, the interesting composition stated above…

Blxckie – All Faxx

A multi-talented South African rapper, singer, and song composer, Blxckie emerges with an amazing rendition dubbed “All Faxx.” Moreover, the above-mentioned composition highlights…

Shallipopi – Shakespopi[FULL ALBUM]

Nigerian singer and songwriter, Crown Uzama known professionally known as Shallipopi unveils his new album “Shakespopi”. The new project consists of 9-tracks…

About Innocent Nnagozie 5934 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//debaucky.com/4/4761326