Bella Shmurda – New Born Fela (Lyrics)

Bella Shmurda – New Born Fela (Video)
Bella Shmurda – New Born Fela Lyrics 

Bella Shmurda – New Born Fela (Lyrics)

The Dangbana Republik’s singer, Bella Shmurda has released a new single titled, “New Born Fela.”

 

Intro

Oh yeah yeah yeah

Oh yeah

Verse 1

Used to the good life

I never pray for the bad time

You know money good sha

Anything wey stress I no like sha

No thank me don’t mention

I just wanna love you intentional (love you intentional)

No pressure no tension

I just wan love you exceptional (love you exceptional)

Pre-Chorus

Mother Fucking Babylon

I no stop till I get enough

I no wait my journey long

Make the money full pass burdilon

I know girl wey dey use toy

I no care baby na your choice

And I fit but you don perignon

Nobody go run your marathon

 

Chorus

I be the new born fela

Story teller, battery charger

Baby pana, for my matter, use kayamata

I know the matter, the matter don’t matter

I be naija don dada

Baby sho wapa , Emi kon fela

Call me jigga, I no get dada

Love my cigar, do re mi fa so

Kalakuta ni mo wa sha

Hello!

 

Verse 2

Oya kilotunfeso, abaso

Kulukulu so, miogbowon

Oya kilonso, mio ran wan

Miolejo, mio moto

Gongo aso, kutupa awu

Wangelewa tobarimi loru

Ayen lo to barimi l’osun

Kosewu na me go ball you

Pre-Chorus

Mother Fucking Babylon

I no stop till I get enough

I no wait my journey long

Make the money full pass burdilon

I no girl wey dey use toy

I no care baby na your choice

And I fit but you don perignon

Nobody go run your marathon

Chorus

I be the new born fela

Story teller, battery charger

Baby pana, for my matter, use kayamata

I know the matter, the matter don’t matter

Outro

Jesu go to calvary

No alawee, just for your sins

Don’t make me your enemy

Many things I see, life koma easy

The end…

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Kwesi Arthur – Can’t Relate

Notable Nigerian rapper, composer, and performer Kwesi Arthur has triumphantly returned with his most recent release, “Can’t Relate.” This is…

Kwesi Arthur – Hijack

Grammy-winning musician, composer, and rap prodigy from Nigeria, Kwesi Arthur, has released a new and intriguing single called “Hijack.” However,…

Kwesi Arthur – 1 Of 1

The multi-talented Nigerian rapper, singer, and songwriter Kwesi Arthur makes his enormous musical debut with the noteworthy new song “1…

Tolibian – Ramadan

Top-tier Nigerian singer, composer, and songwriter Tolibian has released a new, catchy single called “Ramadan.” Due to its excellent production…

Nyola – Close Friend

The talented new song “Close Friend” by the up-and-coming Nigerian musician, composer, and performer marks his triumphant comeback. In summary,…

Jerry EL – Tell Her

“Tell Her” is a new and inventive musical tempo that Jerry El, a versatile and rising Nigerian singer, composer, and…

About Innocent Nnagozie 5927 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//roastoup.com/4/4761326