[Lyrics] Burna Boy – Common Person

Burna Boy – Vanilla Lyrics
Burna BoyCommon Person Lyrics

Burna BoyCommon Person Lyrics

Download the Mp3 here

Off his 6th album, “Love, Damini”, Burna Boy released this catchy song titled “Common Person”.

Intro

(PUN!)

(PUN killa!)

 

Verse 1

Na me wey dey clean una house

Na me wey dey wash una car

Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth

Na me wey dey work for your shop

Na me wey dey hawk ununu

 

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

 

Instrumental Bridge

 

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

 

Verse 2

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate

Fit no do mе jo

Mm, balanso

Even as things no dey go my way

Even in days whеre no get nothing at all

Mm, balanso

 

Verse 3

Na me wey dey drive your bus

Na me wey drive your keke

Mm, balanso

Na me wey dey run around

Na me dey do the job

Mm, balanso

 

Instrumental Bridge

 

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

 

The end…

Download mp3 here

[Lyrics] Burna Boy – It’s Plenty

[Lyrics] Timaya – Get My Money Right

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Selebobo – Blessed Ft. JeriQ

A very skilled Nigerian music sensation and wordsmith, Selebobo comes through with an enthralling song dubbed “Blessed.” In addition, the intriguing composition…

Zinoleesky – Element

With the captivating record “Element,” a well-known music artist, songwriter and entertainer, Zinoleesky, crashes into the music arena. “Sunny Ade,” his…

BOJ – Love Garden Ft. Adekunle Gold

A phenomenal Nigerian music prodigy and songwriter, BOJ emerges with an exceptional song titled “Love Garden.” This impressive composition features the amazing…

Crayon – If I Be You

Mavin Records act, Crayon is a sensational singer-songwriter and performer who just discovered a brilliant song tagged “If I Be You.” Subsequently, the…

Tems – Love Me Jeje

Award-winning female singer and song composer from Nigeria, Tems just illuminated the music ground with yet another captivating single labeled “Love Me…

Adekunle Gold – Rodo

Heavyweight Nigerian music sensation, song composer and entertainer, Adekunle Gold flaunts his vocal abilities on a new single titled “Rodo.” In addition,…

About Innocent Nnagozie 5939 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//shaveeps.net/4/7330429