[Lyrics] Burna Boy – Common Person

Burna Boy – Vanilla Lyrics
Burna BoyCommon Person Lyrics

Burna BoyCommon Person Lyrics

Download the Mp3 here

Off his 6th album, “Love, Damini”, Burna Boy released this catchy song titled “Common Person”.

Intro

(PUN!)

(PUN killa!)

Verse 1

Na me wey dey clean una house

Na me wey dey wash una car

Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth

Na me wey dey work for your shop

Na me wey dey hawk ununu

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

Instrumental Bridge

Verse 2

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate

Fit no do mе jo

Mm, balanso

Even as things no dey go my way

Even in days whеre no get nothing at all

Mm, balanso

Verse 3

Na me wey dey drive your bus

Na me wey drive your keke

Mm, balanso

Na me wey dey run around

Na me dey do the job

Mm, balanso

Instrumental Bridge

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

The end…

Download mp3 here

[Lyrics] Burna Boy – It’s Plenty

[Lyrics] Timaya – Get My Money Right

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Candy Bleakz – Para

Chocolate City Music signed sensation Candy Bleakz, a sensational and musically gifted Nigerian artist, releases another ground-breaking album titled “Para.”…

Shatta Wale – Small But Mighty

Artist Shatta Wale Producer Damaker Category Ghanaian Music Genre Afrobeats Released 2024 Duration 03:15 Ghanaian & Shatta Movement Records Label hit-maker and…

Benhandsome – God’s Time

Benhandsome – God’s Time Benhandsome, A talented Nigerian artist has come up with another amazing song titled “God’s Time” Like…

Shatta Wale – Apim

Artist Shatta Wale Producer Damaker Category Ghanaian Music Genre Afrobeats Released 2024 Duration 03:37 Ghanaian & Shatta Movement Records singer and talented…

Candy Bleakz – Blessing

Nigerian singer and songwriter Candy Bleakz, a new signee to Chocolate City Music, releases a spine-tingling new album titled “Blessing.”…

About Innocent Nnagozie 5927 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.

//grapseex.com/4/4761326