ABULE LYRICS

[Intro]

  • Hold am tight
  • Hold am jeje (Go Pon killa)

[Verse 1]

This is another story oh, from my one

Make I tell you wetin happen for Abule

‘Bout this big party inside my Abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him gyal-friend Shile

Ghetto gyals them dey like Takasufe

So many pretty gyals dey inside my mule

I just dey wonder say, which kind party eh

Everything yapa, everything dey

 

[Pre-Chorus]

Ah, oshey

I get many gyals, wey them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

 

[Chorus]

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

 

[Post-Chorus]

Go

Go

Go

Go

 

[Verse 2]

Omoge whine am, you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way, to Niger Delta

Na we get am

Plenty ololo

Gyal’em enuff, oh ogologo

I just want sharply take one photo

Before the Baba them tell us to go

 

[Pre-Chorus]

Ah, oshey

I get many gyals, wey them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

 

[Chorus]

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

  • Hold am jeje  (Go)

 

[Post-Chorus]

Go

Go

Go

Go

 

[Outro]

Go

Go

Go

Go

 

The End!!!

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Shatta Wale – Apim

Artist Shatta Wale Producer Damaker Category Ghanaian Music Genre Afrobeats Released 2024 Duration 03:37 Ghanaian & Shatta Movement Records singer and talented…

Candy Bleakz – Blessing

Nigerian singer and songwriter Candy Bleakz, a new signee to Chocolate City Music, releases a spine-tingling new album titled “Blessing.”…

Candy Bleakz – Celepiano

Nigerian singer and songwriter Candy Bleakz, a new signee to Chocolate City Music, releases a spine-tingling and sensational new album…

Candy Bleakz – No Worry

Chocolate City Music signed sensation Candy Bleakz, a sensational and musically gifted Nigerian artist, releases another ground-breaking album titled “No…

Wizard Chan – Loner Ft. Joeboy

The talented and professional artist from Nigeria Wizard Chan has released a brand new amazing melody called “Loner”. In other words,…

Vallboi DML – Omoge

With the creative and astounding song “Omoge,” young, talented Nigerian singer-songwriter Vallboi DML has returned. However, the new song is…

You May Like

About Innocent Nnagozie 5924 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//mordoops.com/4/4761326