[Lyrics] Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey)

You don win election

So you don’t care anymore

29 million, you be senator

You don de match us oh

But you say make we no talk oh

Say make police no de shoot us

But you bring soldier

[Chorus]

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Soro soke

Wahala Dey

[Verse 2]

Oga Fashola with the camcorder

People don die and they wan code am

Na only God know who go settle the matter

Cos I don’t know where the country dey waka

Na who dies next shey na me or my brother

Na how wey u think sey we no reach to para

Who give the order to shoot us all

Who give the order to kill us all

 

 

[Chorus]

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Soro soke

Wahala Dey

 

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Soro soke

Wahala Dey

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

More

Latest Songs

Ruger – Bae Bae Ft. BNXN fka Buju

A highly talented Nigerian music prodigy and Jonzing World signee, Ruger comes through with a sizzling record tagged “Bae Bae.” Furthermore, this captivating song also…

Shatta Wale – Take Am

With the excellent rendition “Take Am,” a well-seasoned music powerhouse from Ghana, Shatta Wale, crashes into the music section The Shatta Movement Empire pioneer, Shatta Wale, released…

Ayo Maff – Dealer Ft. Fireboy DML

A well-known Nigerian music phenomenon, songwriter, and performer, Ayo Maff, just uncovered a thrilling record called “Dealer.” The musical capabilities of Fireboy DML, a heavyweight…

Joeboy – Concerning

  Joeboy is a noteworthy music genius, lyricist, and entertainer who just made his presence felt with the delivery of “Concerning,” his…

Joeboy – Adenuga Ft. Qing Madi

Heavyweight Afrobeat maestro, singer-songwriter, and media personality, Joeboy illuminates the music scene with a mind-blowing tune dubbed “Adenuga.” The headliner of Young Legend Records, Joeboy tapped…

Qdot – JUBA Ft. Bella Shmurda

A phenomenal music prodigy and song composer from Nigeria, Qdot comes through with an enthralling song captioned “JUBA.” To spice this blockbuster record…

Otega – Thank God

A highly talented Nigerian music artist, songwriter and performer, Otega emerges with an intriguing track called “Thank God.” Furthermore, the impressive composition stated…

About Innocent Nnagozie 5935 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//shaveeps.net/4/7330429