[Lyrics] Burna Boy – Common Person

Burna Boy – Vanilla Lyrics
Burna BoyCommon Person Lyrics

Burna BoyCommon Person Lyrics

Download the Mp3 here

Off his 6th album, “Love, Damini”, Burna Boy released this catchy song titled “Common Person”.

Intro

(PUN!)

(PUN killa!)

 

Verse 1

Na me wey dey clean una house

Na me wey dey wash una car

Na me wey dey cook ununu

Na me wey dey wash una cloth

Na me wey dey work for your shop

Na me wey dey hawk ununu

 

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

 

Instrumental Bridge

 

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

 

Verse 2

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate

Fit no do mе jo

Mm, balanso

Even as things no dey go my way

Even in days whеre no get nothing at all

Mm, balanso

 

Verse 3

Na me wey dey drive your bus

Na me wey drive your keke

Mm, balanso

Na me wey dey run around

Na me dey do the job

Mm, balanso

 

Instrumental Bridge

 

Chorus

I be common person, but my happiness, oh, still be my own

Everybody get role, no mean say your own role pass my own

 

The end…

Download mp3 here

[Lyrics] Burna Boy – It’s Plenty

[Lyrics] Timaya – Get My Money Right

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

CHella – Nyash Na Nyash

A new star has emerged in Nigeria’s music industry, and her name is Chella Boi. She’s destined to become a…

CoyleR – Big Part

With the captivating single “Big Part,” a well-seasoned and highly gifted Nigerian rapper, singer, and wordsmith, CoyleR, crashes into the music section. CoyleR, also known…

Wonderboy – Do It Ft. Kendone

A well-seasoned Nigerian music phenomenon and songwriter, Wonderboy emerges with an intriguing track dubbed “Do It.” The musical abilities of Kendone, a veteran Nigerian music…

Lady Zamar – Party In Heaven

A sensational South African singer and song composer, Lady Zamar, makes her musical debut with an intriguing song dubbed “Party In Heaven.” On top…

Focalistic – Pressure Ft. Thama Tee

Heavyweight South African music prodigy and song composer Focalistic makes his musical debut with an interesting rendition titled “Pressure.” In addition, the mind-blowing…

Mocco Genius – Mchuchu Ft. Alikiba

A multifaceted Tanzanian music genius and songwriter, Mocco Genius, comes through with an exceptional song tagged “Mchuchu.” Additionally, the well-enchanted song stated above…

Darassa – Romeo Ft. Zuchu

Darassa is a well-seasoned Tanzania music sensation, songwriter, and performer who just uncovered an enthralling song dubbed “Romeo.” The captivating vocals of…

About Innocent Nnagozie 5936 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//sheegiwo.com/4/7330429