[Lyrics] Chiké – 20.10.20 (Wahala Dey)

You don win election

So you don’t care anymore

29 million, you be senator

You don de match us oh

But you say make we no talk oh

Say make police no de shoot us

But you bring soldier

[Chorus]

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Soro soke

Wahala Dey

[Verse 2]

Oga Fashola with the camcorder

People don die and they wan code am

Na only God know who go settle the matter

Cos I don’t know where the country dey waka

Na who dies next shey na me or my brother

Na how wey u think sey we no reach to para

Who give the order to shoot us all

Who give the order to kill us all

 

 

[Chorus]

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Soro soke

Wahala Dey

 

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Wahala Dey (ah ah eh ah)

If you no know

Wahala Dey (ah ah eh ah)

Them de kill us

Soro soke

Wahala Dey

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

More

Latest Songs

Limoblaze – One Day Ft. KB

A Nigerian-born UK-based gospel music artist and songwriter, Limoblaze highlights a sizzling track captioned “One Day.” The amazing musical qualities of KB, a very…

Medikal – Viena Girl

Ghanaian music phenomenon, rapper, and song composer, Medikal, just uncovered a thrilling song tagged “Viena Girl.” The above-mentioned rendition is a follow-up to…

Hotkid – My Way

A multi-talented Nigerian singer, songwriter, and performer, Hotkid comes through with a massive record tagged “My Way.” Furthermore, the masterpiece track stated above…

DammyDaas – Para

A sensational Nigerian music prodigy and song composer, DammyDaas comes through with a sizzling song tagged “Para.” The masterpiece record mentioned above…

Selebobo – Blessed Ft. JeriQ

A very skilled Nigerian music sensation and wordsmith, Selebobo comes through with an enthralling song dubbed “Blessed.” In addition, the intriguing composition…

Zinoleesky – Element

With the captivating record “Element,” a well-known music artist, songwriter and entertainer, Zinoleesky, crashes into the music arena. “Sunny Ade,” his…

BOJ – Love Garden Ft. Adekunle Gold

A phenomenal Nigerian music prodigy and songwriter, BOJ emerges with an exceptional song titled “Love Garden.” This impressive composition features the amazing…

About Innocent Nnagozie 5939 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//psockapa.net/4/7330429