Ckay Ft. Joeboy – Capture My Soul (Lyrics)

Ckay Ft. Joeboy Capture My Soul Lyrics

On me on me
On me on me
Balance it on me
Can we loving?
Till the morning
Morning morning, hmm
Make we reduce all the fighting
Increase the loving oooo hmm oh
hmm oh

Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

From the night, till the morning
Girl you know e be you am wanting
‘Cause you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently
E’we no show me shege
No use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag make we fly go Paris
Answer, answer me o maami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here
O Maami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here

Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I’m in love with you
I’m I’m love with you
Make I leave you for where, where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go
Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

More

Latest Songs

Ciza Love – Nenye

Ciza Love – Nenye Ciza Love, A talented Nigerian highlife artist has come up with another amazing song titled “Nenye”…

Johnny Drille – Palava

Johnny Drille, a Mavin record label signee and a gifted singer, songwriter, and entertainer is back with a new song titled…

Dremo – Burn

Dremo, a well-known gifted Nigerian rapper, singer, and entertainer, is back with a new song titled Burn.” Furthermore, Burn by Dremo is a diss track for Sarkodie, because…

Skiibii – Moving Train

Skiibii, a well-known gifted Nigerian singer, songwriter, and entertainer, has arrived on the music scene with a new song titled “Moving…

Sexyfinoh- Break it up

SEXYFINOH, a well-known Nigerian-American R&B singer, songwriter, and entertainer, is back on the music scene with a new song titled “Break…

Sarkodie – Brag

Sarkodie, a prominent singer, entertainer, and rapper, from Ghana, is back in the music industry with a new hit titled “Brag.”…

Lyta – Sabi Boy

Lyta, a well-known gifted Nigerian singer, songwriter, and entertainer, has arrived on the music scene with a new song titled “Sabi…

About Innocent Nnagozie 5942 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.




//doruffleton.com/4/7330429